Tiger Base or tiger crase [A satire in Pidgin English]
By Chinedu Agu Dem say for one corner of Imo bush, Near where evening breeze dey hush, Stand one den wey no be place for man; Tigerbase, wey craze pass tiger wey don mad. Dem tigers no dey roar for forest; Na inside uniform dem hide their chest, Eyes red like kerosene lantern wey leak, … Continue reading Tiger Base or tiger crase [A satire in Pidgin English]
Copy and paste this URL into your WordPress site to embed
Copy and paste this code into your site to embed